

Tony Songz yet come again with his first official single of 2022..
Released in 15th of March, Oluwa Mi is a song about God’s Assuring Promises, His Love, Grace and Mercy.
Stream, Download, Listen and Enjoy
DOWNLOAD OLUWA MI – TONY SONGZ.MP3
LYRICS OLUWA MI – TONY SONGZ
What kind of love is this
love wey pass Kilimanjaro
love wey go die for me
anywhere it leads, me I will go
For my matter you dey go all out oh
for my case you go shut Dem mouth oh
the devil fit try all he can oh
Oluwa still dey my back oh
For you are on my case oh
Lord, come and take your place oh
Lord, I dey pray for grace oh
come occupy this space
Oluwa Mi
na you be the one wey dey cover me
Oluwa mi
you dey always say you go standby me
Oluwa mi,
Oni duromi, yes you never leave z
Oluwa mi, Oluwa mi
my God go dey fight me
I go just chill, I go hold my peace
me I got the victory
Jesus has won it all for me
Emi Ole beru rara
for my God is on my side
everywhere go marama
and I get joy for I have the life of Christ
for you are on my case oh
Lord, come and take your place oh
Lord, I dey pray for grace oh
come occupy this space
Oluwa Mi
na you be the one wey dey cover me
Oluwa mi
you dey always say you go standby me
Oluwa mi,
Oni duromi, yes you never leave
Oluwa mi, Oluwa mi